NOW I KNOW
HEIS
歌手:Rema
专辑:《HEIS》

作词 : Divine Ikubor
作曲 : Oredope Peace
All of my trauma dey hit me from many years ago
All of my childhood I lost cause I wan feed family
Inside my heart so dark but my face e no dey show
I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone
Sleeping pills no dey work so I steady overdose
Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
Everybody too selfish to see from my angle o
Do 99 but I no do 1 still it’s not enough
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
I dey move like Messi when he dey for barcelo
E get as God go bless person dem go talk say na devil o
Me I no dey ask for favor small time they go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face all my problems on my own
She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey I dey hold
Many battles I dey fight but regardless I’m steady on the road
Keep my guy crayon safe for me naim I tell Solo
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
更多>> Rema的热门歌曲