VILLAIN
HEIS
歌手:Rema
专辑:《HEIS》

作词 : Divine Ikubor/Elizabeth Grant/Jack Antonoff/Sam Dew
作曲 : Oredope Peace
P!
Sha na wole Saint Tropes omo mi o kin shomo
E no get any facility wey I enter wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder hit you like sniper
Say e mi ni commodore
I no dey gree for anybody even my mama tell me say I too para gon
I no dey send anybody say make una know say e better make you kill me
Elumelu tell me where I go put my money make e double unfailingly
Pepper body make nobody try test my patience o gbona feli feli
Please don’t be mad at the fact that your baby na my baby don’t take it personally
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
I dey hustle since people dey laugh me
The way I dey run my things
I do it differently na dem dey copy me
London girls like me Paris girls like me
I fresh like botti can’t you see
Can’t you see doings can’t you see doings
I no rigmarole I dey on chillo
I no too dey show I dey on the low
I dey Montoro kele for my boat
Oshey jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole feeling my parole (Feeling my parole )
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
更多>> Rema的热门歌曲