EGUNGUN
HEIS
歌手:Rema
专辑:《HEIS》

作词 : Alex Lustig/Divine Ikubor
作曲 : Divine Ikubor/Michael Hunter
Another banger!
Don’t call my phone if it’s not bout the money o the money o
I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
And if you owe me money pay me I no fit forget my rabba o for where
Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
E mi ni dollar earner ope o
E mi ni Water bender diamond all over me o
Tinuke she dey dance to my gbedu o pawon
Ejanla oil full my dada ooo dada o
No go loose guard your Amex card all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me I do pass am
I no dey perform if I no see balance see me wahala o
Half wey you pay fit carry many artist except Rema o
Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
Hey ebelebebelebebebe (ebelebe)
Ah who be that girl wey Dey shake ikebe (Call am make we for dey )
Call am make we for dey big yansh she come get K-K-K-Keweleke
50k dollars use am spray no lele

更多>> Rema的热门歌曲