OZEBA
HEIS
歌手:Rema
专辑:《HEIS》

作词 : Divine Ikubor
作曲 : Divine Ikubor/Michael Ovie Hunter
London
Another banger!
All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back me I want her I like her
Whether the ikebe na real or fake abeg just dey back am (Come)
How you go sell me money then I spray the money then you come dey pack am
You no see say na Balenciaga I dey rock abeg no dey march am
Me wey be area boy I dey do my things zaga zigi zigi zaga
Rema what is the matter
I go prove to dem say somebody badder eh
Some body wicked eh
I go do my best to make all of una vex
I don comot for my set I don intercept
I don put the game for reset
Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Emi ati awon guys e mi italawo e mi itolowo
Italawa itolowo ita itolowo eh eh
They want banger eh eh give them back to back
Eh eh buss up their medulla grr grr
Tell all your faves that I asked you to ask them who’s their daddy
H-I-M huh I’m that **** I’m that huh
I’m that **** huh father figure
I dey vex everyday only thing wey fit make me dey happy na ikebe
Internet gangsta that thing wey you talk make you come my front make you for repete
Rema what is the matter
I go prove to dem say somebody badder eh
Some body wicked eh
I go do my best to make all of una vex
I don comot for my set I don intercept
I don put the game for reset
Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
更多>> Rema的热门歌曲