YAYO
HEIS
歌手:Rema
专辑:《HEIS》

作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku
作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku
P
Anoti anoti anoti
Forget e forget e fugazi
Land for pinnock cost me a Richard Millie
That same week I cop me a new car key
All the gyal dem love oh what a feeling
I am shining neck and my wrist icy
Water no get enemy but they hating on my water fiji
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Omo I wan pa won I get too many hits I get jamo
Izz going izz going can’t you see izz going
Omo I dey do gra gra like showkey
I no dey gree for anybody
I be trouble maker I dey worry
I no dey tell anybody sorry yay
I dey give close marking
I dey run everything on a lowkey I get one baddie wey sabi the the sabili the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep now I dey on litty
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
更多>> Rema的热门歌曲