AZAMAN
HEIS
歌手:Rema
专辑:《HEIS》

作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace
作曲 : Divine Ikubor
Banger!
P heh P P P heh P P P P heh P heh P P
Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
Call Azaman Call Azaman Call Azaman
Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
When I see money attack attack
Wether na the naira o heh wether na the dollar o
Call me I go pull up with my spider heh
Oshey Peter Parker o
Remy get mental disorder I dey spend money I no send ledger o
H-I-M I’m that **** can’t see me John cena
Eh Dangote na baba
Elumelu eh na baba
Otedola eh na baba
Bayo ogunlesi na baba
Governor Obaseki na baba
Uku Apolokpolo na baba
Eh Don jazzy na baba
Many men dey wey gallant
Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
Call Azaman Call Azaman Call Azaman
Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
When I see money attack attack
Burst down on my wrist hehe
Got that drip drip got that wet wet
If e dey pain dem tell dem kpele
They say money can’t buy happiness I’m in Venice sipping my henne
( hehe hehe hehe hehe )
Eh when I’m bored fly one shekens
Agba baller Otamendi
I’m not finished you thought this is the end
Haters must to comment
Agenda must agend
Internet gangster real life you go collect
Who I dey with? your gf and who else? Her bff
No go hustle dey talk for TL
Follow me run you tear your ACL
Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
Call Azaman Call Azaman Call Azaman
Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
When I see money attack attack!
更多>> Rema的热门歌曲