Jowo
A Better Time
歌手:Davido
专辑:《A Better Time》

作词 : David Adeleke/Oladeinde Okubajo
作曲 : David Adeleke/Oladeinde Okubajo
My baby jo jowo
Jo jowo
My baby jo jowo,
My baby jo jowo
Jowo...
One time, tiri gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose you,
try dem no born me well
I no fit tire for your matter,
lailai say I no do
Suddenly man calm down,
man down for only you, yeah
Many, many man dey try to whine you,
I no really mind dey just dey whiny
Many, many girl dey try to whine me,
baby no go whine, dey just be whiny
Many, many man dey try to whine you,
I no really mind dey just dey whiny
Many, many girl dey try to whine me,
baby no go whine, dey just be whiny
So me say jo, jowo,
look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo, look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo, baby oh
Jo, jowo, my baby jo, jowo
My baby jo, jowo...jowo
Amina, zo mana.
Answer me jo, chasin' me now
It be like you be my destiny, nah,
this kind of love e no dey similar
Amina, mutuniya,
mo la e go, gbo temi na
No-no no me, ori kakirimo,
su momi girl,
baby speak to me now
Many, many man dey try to whine you,
I no really mind dey just dey whiny
Many, many girl dey try to whine me,
baby no go whine, dey just be whiny
Many, many man dey try to whine you,
I no really mind dey just dey whiny
Many, many girl dey try to whine me,
baby no go whine, dey just be whiny
So me say jo, jowo,
look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo,
look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo,
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo,
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo...jowo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo...jowo
更多>> Davido的热门歌曲