LCND 作词 : DaVido/Yung Willis/Elhi 作曲 : DaVido/Yung Willis/Elhi [Intro] (Wi-Wi-Willis, giddem!) [Verse 1] Make I tell you something Life is not fair Lost many of my guys But I thank God I still dey here Oh yeah And I know say you dey watch me from up there I no go lie say e weak me But I stay strong and I stay fit [Pre-Chorus] I just wan flex this life o Before I leave this life oh eh Ko si omo na, mo ma jaiye Mo ma jaiye mi I go double the bag o If I hear say I slack o Ko si omo na, t’emi ye mi T’emi ye mi [Chorus] Legends can never die Oh weh, o weh Shooting up for the stars Oh weh, o weh I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh weh o weh Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh weh, o weh [Verse 2] I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o) Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk I dey do my way but some people over kaku But I go still dey ball, make dem call me Lukaku [Pre-Chorus] I just wan flex this life o Before I leave this life o we Ko si omo na, mo ma jaiye Mo ma jaiye mi I go double the bag o If I hear say I slack o Ko si omo na, t’emi ye mi T’emi ye mi [Chorus] Legends can never die Oh weh, o weh Shooting up for the stars Oh weh, o weh I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh weh, o weh Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh weh, o weh